Monday, February 28, 2011

Bad government by African China

CHORUS

Government bad oh
Dey no wan give ghetto man job
oh
My God o, cause if a ghetto man
no get work
my brother na how him go take survive
oh
Our government bad oh
Dey no wan give ghetto man job
oh
My God o, cause if a ghetto man
no get work
my brother na how him go take ssurvive
oh

VERSE 1
Eeh the government them wicked
At least, I'm in the one we poor
man pickin
Make we all die in vain
The rich are getting get richer
while the poor man a die
each and everyday
we remain the same

REPEAT CHORUS

VERSE 2
Inside molue we be 148
49 sitting and 99 standing
see human being as dem we pack
like sardine
laughing and smiling inside
rheumatism
Woman and man them dey work for
money
Agbero dey for junction dey collect
shandi
Conductor, driver, dey work
for money
Agbero dey for bus stop dey collect
shandi
my God

REPEAT CHORUS

VERSE 3
Akoda wa oh
inside the police station
so prisoners wey dem dey inside
the station
some of them are caught by wrong
information
Take them to court and give them
execution
Oh what gwan inna this fe nation
Oh no, China man no know

REPEAT CHORUS (x2)

REPEAT VERSE 1

REPEAT CHORUS

REPEAT VERSE 2

REPEAT CHORUS (x2)

Bad oh
job oh
My brother, na how him go take
survive oh
Bad oh
job oh

No comments:

Post a Comment