VERSE 1
Your worst enemy oh
go be your best friend
Every night and day
we dey think our daily bread
You never can tell
who go be your best friend
you never can tell when the world
e go end
Shey make we yarn about the one
June 12
wey be say them kill people before
the 12
Abi na the one of Clifford Orji
oh
Cannibal man wey dey chop man
body oh
Another one happen inside Ajegunle
burning and killing to become
Baale
Oh plenty woman wey carry belle
Omoge them make them begin dey
fear
If I say O, you say P, another man
say C
Omo na you sabi
If I say O, you say P, another man
say C
Omo na you sabi
CHORUS
I say them burn man
them kill man o
for inside Ajegunle
I say them burn house
them steal land o
for inside Ajegunle
I say them burn man
them kill man o
for inside Ajegunle
I say them burn house
them steal land o
for inside Ajegunle
VERSE 2
Something happen for inside
Mile 12
wey go make we all Nigerians come
interfere
Something happen for inside
Mile 12
wey go make we all Nigerians come
interfere
Nursery student make e go learn
Omo na im them kill oh
make we no yarn
Nursery 1 oh make e go learn
Omo na im them kill oh
make we no yarn
Eh we dey happy for democracy
while some useless ones them
dey demo dey craze
Eh we dey happy for democracy
while some idiot ones them dey
demo dey craze
My brother, eh na useless world
wey man go live and man go die go
Eh, na useless world
wey man go live and man go die go
REPEAT CHORUS
VERSE 3
After secondary school
my friend go Kaduna
E go Kaduna
E go serve Oga
After 20 years e don dey serve
Oga
Make e travel go village oh
Go see him papa
Tell papa say im don become Oga
Tell papa say I don become Oga
See papa finish enter Kaduna
See mama finish enter e dey go
Zamfara
As my friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
my friend reach o, ife eme
My brother go, ebelebe gbuo
Them carry trailer
them land for our land
wetin we see, human dead body
wetin China see, human dead body
wetin my brother them see, human
dead body
When papa reach oh see him pikin
oh
E halla say, ife eme
E halla say, Ebelebe egbuo
Nwanem ewo, ife eme.
African China You'r the Best
ReplyDeleteThanks for this beautiful lyrics. Could you please post the lyrics of 'London fever'
ReplyDeleteby African China. Thanks.
beautiful lyrics. speaking the truth of all happening today 2018 in Nigeria.
DeleteDO YOU REALLY WANT TO JOIN AN OCCULT THAT WILL GIVE YOU WEALTH AND RICHES WITHOUT NO IMPEDIMENT? +2348174612606
ReplyDeleteJOIN THE RE-FUME PEOPLES CLUB BROTHERHOOD OCCULT FOR WEALTH,PROTECTION,FAME,POWER AND SUCCESS IN NIGERIA OR GHANA FOR MONEY RITUAL. +2348174612606
The Re-Fume Peoples Club Brotherhood is here to give you wealth and make you famous without any human ritual.
Today many people wish to become rich and famous and look for easy ways. Learn why so many folks wish to join the Re-fume peoples club brotherhood in Nigeria.
HAVE YOU BEEN SEARCHING FOR A WAY TO JOIN A SECRET OCCULT AND BECOME SUPPER RICH AND ALSO BE NOTIFY BY EVERYONE AROUND YOU,OR IF YOU ARE SEEKING FOR PROTECTION, JOIN THE GREAT RE-FUME PEOPLES CLUB BROTHERHOOD AND ALL YOUR HEARTH DESIRES SHALL BE GRANTED. CALLUS WITH +2348174612606 OR YOU CAN ALSO EMAIL US WITH (refumepeoplesclubbrotherhood@gmail.com)
Today many people wish to become rich and famous and look for easy ways. Learn why so many folks wish to join the Re-fume peoples club brotherhood in Nigeria.
There are thousands of secret organizations in the whole world. Some of these organizations are opened others are private. For many years, since fifth century and until now, there is a single most well-known organization that has always been absolutely closed. It is called Re-fume peoples club. For long time information about how to join Refume peoples club brotherhood in Nigeria or any other country was absolutely secret. People all over the world wanted to join this organization but only the best of the best were accepted. Since that time, a lot have changed. The Re-fume peoples club brotherhood is still positioned as one of the most powerful organization and still many people want to join it.
Great and that i have a keen supply: Who Repairs House Siding house renovation plans
ReplyDelete